Wetin Dey Sup

Background
share close
Tuesday 6:00 pm 8:00 pm
Thursday 6:00 pm 8:00 pm

Kosoro jo

Tuesdays & Thursdays | 6:00 PM – 7:00 PM (UK Time)

Na MC Harrysucx and BollyJay dey hold ground for Wetin Dey Sup – di show wey dey run every Tuesday and Thursday evening. From 6 reach 7, dem go dey break down all di latest tori wey dey happen for your area, for UK, for Manchester and even around. Na di show wey go keep you updated, entertain you and still make you feel like you dey right inside di gist wey dey happen for street.

Want to Advertise During Wetin Dey Sup?

Our audience is active, engaged, and ready to discover your brand. Whether you’re promoting a product, service, or event, advertising on Wetin Dey Sup gives you the reach and attention your business deserves.
Want to advertise during Wetin Dey Sup?

Advertise with Us


Rate it